A Warri tenant walked in & saw his landlord’s son trying to commit suicide & a brief conversation ensued:
Tenant: Akpos! Wetin you de do so?
Akpos: I dey try commit suicide, as Papa dey always complain say my life dey worthless!
Tenant: That one no good now… but why you come tie de rope for your waist?
Akpos: Bros, no be small thing o! I bin tie de rope for neck, I NEARLY DIE!
Bad Mood
Akpos sat in a bar and was very moody. Soni goes over and asks; ‘Akpos, wetin happen?’.
A very sad looking Akpos replied: ‘I borrow Rukewe N2million to do facial surgery, and now I no fit recognize am to collect my money back.
Source:Naija Tori
No comments:
Post a Comment