Tuesday 26 January 2016

Lyrics "Feeling the beat" DJ Jimmy x Wizkid

[Verse – Wizkid]
Where You Dey When I Dey
When I Dey Hustle For Money
Hustle For Money
When I Dey Hustle Every day
I Dey Hustle I Dey Stay With Mummy
I Put My Life On The Line
My Brother It Wasn’t Funny
So Now The Music Don Dey Pay
I’m Everywhere So Now Is Bringing The Money

[Hook – Wizkid]
Say Now They Feeling The Beat Oh O eh
I Say Them Feeling The Hit O eh
Say Dem Dey Feel Am For East Oh
Dem Dey Dance Oh
Dem Dey Dance Oh X2

[Chorus – Wizkid]
Say Dem Dey Feel Am For Gwagwalada
Make My Mind Blow Oh Oh
Dem Dey Feel Am Around Town
E Dey Touch My Soul Oh Oh
I Pray For More Money Oh Oh Oh Oh
Eleda mi Oh Oh Oh Oh
Ma pada Leyin Mi Oh
Leyin Mi Oh Oh
So I Pray O eh

[Verse – Wizkid]
At All At All E Bad Pass
Abeg Move Oh
Abeg Call Me That Baby
Abeg Shout Na Jimmy Jatt Oh
Since him dey Scratch Oh
We Don Dey Feel Am No Shaking
All Of The People Feel The Bounce Oh
Abeg Move Oh
Abeg Shout Na Jimmy Jatt Oh
The Girl Say She Get Yanch Oh
I Get House Oh
So I Dey Feel Am No Shaki

[Hook – Wizkid]
Say Now They Feeling The Beat Oh O eh
I Say Them Feeling The Hit O eh
Say Dem Dey Feel Am For East Oh
Dem Dey Dance Oh
Dem Dey Dance O eh X2

[Chorus – Wizkid]
Say Dem Dey Feel Am For Gwagwalada
Make My Mind Blow Oh Oh
Dem Dey Feel Am Around Town
E Dey Touch My Soul Oh Oh
I Pray For More Money Oh Oh Oh Oh
Eleda mi Oh Oh Oh Oh
Ma pada Leyin Mi Oh
Leyin Mi Oh Oh
So I Pray O eh

[Refrain – Jimmy Jatt]
This One Na Better Gobe Gbedu
Wizkid Jimmy Jatt

[Hook – Wizkid]
Say Now They Feeling The Beat Oh O eh
I Say Them Feeling The Hit O eh
Say Dem Dey Feel Am For East Oh
Dem Dey Dance Oh
Dem Dey Dance O eh

[Outro – Jimmy Jatt]
Heeeeeeeeeeeeeeeey One
Now Una Don Know Abi
Wizzy Wizzle
Del Bizzle
Cool Dj Jimmy Jizzle

Entertainment Gist

No comments:

Post a Comment

Advertisement

If you want to place your Advertisement here......Contact

08164136797
or
Sangoldtopzy2015@yahoo or gmail.com